October 4, 2025
NEWS

Ivasion of rats into President’s Office: BBC Mocks Nigeria

The British Broadcasting Corporation (BBC) mocked Nigeria in their publication of Wednesday, August 23, over claims that the president was chased out from office by rats.

The BBC first reported the news in pidgin and standard English, quoting senior special assistant to President Buhari on Media, Garba Shehu.

special assistant to President Buhari on Media, Garba Shehu. Garba Shehu was quoted to have said the president could not resume in his office because it has been infested by rats.

The president came back to Nigeria on Saturday, August 19, after 103 days in London for medical treatment over undisclosed ailment.

“Garba Shehu, senior special assistant, SSA on Media mata to President Muhammadu Buhari say rodents don damage di President office and dis na why im dey work from home.

“After im no dey for office for about three months, rodents don cause plenty damage for di furniture and air conditioning units wey dey for im office and dis na why e dey work from home for now,” Shehu tell BBC.

“Shehu tell BBC say dis na one of di reason why dem dey clean and renovate di office now. “After over 100 days in London where im dey on medical vacation, President Buhari return to Nigeria on Saturday, August 19.

Im address di nation on Monday morning, come send letter to di National Assembly say im don resume work.

“But, on Monday, di President still work from home and people come dey ask wetin cause this one.

“Shehu say dem just dey clean di office and dis na why di President dey work from di office wey im get for di residential area of Aso Rock villa, wey bi seat of government for Nigeria.

Related Posts